Home Page » B » Brymo

Gambu Lyrics


Brymo Gambu

[Verse 1]
Gambu
You dey sing for theives
Gambu
You go sing for me
Pesin wey befriend rat go chop shit
But i go still dey follow you
If you swim for shit
Love only me
And be my own Gambu

[Verse 2]
Gambu
Make we no climb on top the hill
Gambu
(?)
Pesin wey befriend thug go chop shit
But i go still dey follow you
If you swim for shit
Love only me
And be my own Gambu

[Verse 3]
Gambu
You dey sing for crooks
Gambu
You must to sing for me
I no get stolen boots to pay you
But i go still dey follow you
If you swim for shit
Love only me
And be my own Gambu

Most Read Brymo Lyrics

» Ara
» Down
» Again


Latest Music News