Home Page »  B »  Boy Spyce
   

Dreams Lyrics


Boy Spyce Dreams

Ohh ohhh ohhh ohhh
Yeah Yeah yeah yeah

[Verse 1]
You sabi book, you sabi book die
Me I dey sing and I sabi write rhymes
Different dreams and different lifes
Oh oh
And you sabi cook, you sabi cook die
Amala and Ewedu, I go miss am die
But you deserve a better life
[Chorus]
Uh uh uh uh uh uhh
Feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window, window uh uh uh uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Le le ye uh uh uh

[Post-Chorus]
Anytime you miss mе make you call my line ah
If you give mе visa I go come walahi ah
Anytime you miss me make you call my line ah ah ah ah

[Verse 2]
Five years and a half don pass
You no call and you no flash back
I follow you but you no follow back (but you no follow back)
You finish school, you finish university
Me I dey sing I dey follow my destiny
And my team demma bringing the best in me
Oh oh oh
I dey shut down shows, you dey bag degrees
You don turn doctor, you cure the sick
While I dey sing song wey uplift the weak
Different lifes and different dreams (oh oh oh)
[Chorus]
And I feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window, window uh uh uh uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Le le ye uh uh uh

[Post-Chorus]
Anytime you miss me make you call my line ah
If you give me visa I go come walahi ah
Anytime you miss me make you call my line ah ah ah ah

[Bridge]
Sho ma wale, wale, le kankan
Baby
Sho ma wale, wale, le kankan
Oh Wale oh oh oh
Wale Wale le kankan
Baby
Sho ma wale, wale, le kankan
Le kankan

[Outro]
Feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window, window uh uh uh uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Most Read Boy Spyce Lyrics
» Folake
» Pepe
» Wayo
» Nobody
» So Bad


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: