Home Page »  B »  Bella Shmurda
   

New Born Fela Lyrics


Bella Shmurda New Born Fela

[Verse 1]
Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha
No thank me don't mention
I just wanna love you intentional
No pressure no tension
I just wan love you exceptional

[Pre-Chorus]
Motherfucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon
[Chorus]
I be the new born Fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my mattеr, use kayamata
I know the matter, thе matter don't matter
I be naija don dada
Baby sho wapa , emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!
Many things I see life ko ma easy

[Verse 2]
Oya kilotunfeso, abaso
Kulukulu so, miogbowon
Oya kilonso, mio ran wan
Miolejo, mio moto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Ayen lo to barimi l'osun
Kosewu na me go ball you

[Pre-Chorus]
Motherfucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon
[Chorus]
I be the new born Fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don't matter
Jesu go to calvary
No alawee, just for your sins
Don't make me your enemy
Many things I see, life koma easy
Most Read Bella Shmurda Lyrics
» Loner
» Ase


post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: