Home Page »  A »  Asake
   

Nzaza Lyrics


Asake Nzaza

[Intro]
Tune into the kings of sounds and blues

[Verse 1]
Iyanu yen shock won bakan biti badboy timz
Say wetin go be go be, dem no fit hold me on G
Won le le, won le le, won le le
From Ojuelegba to Ekate oh, I show dem pepper kin to sanle
Because I know my dream, mi o kere oh
Jazz on jazz but their jazz don cast
Only strong fit to fit survive
See am for my dream as I wear my crown
Get down on my knees and I pray to jah ah
[Pre-Chorus]
Person wey no work oh, tell me how e wan chop, mehn I don't know know
Heavenly sound from the street, that's how we roll, yе, ye
Emi o kere oh, еmi o kere oh, ye, ye
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, emi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan

[Chorus]
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza

[Verse 2]
So many kilokanmi
How many me I wan talk
So many friends dey envy
But me I no dey see them
As I dey guide, I dey look, I dey tan won
Anybody wa mo ma kan won oh
Emi lomo tan ni kole pagan
Now I dey do big thing, I be lion
My head strong pass coconut
Dem try, dem no reach me on God
Anything wey you wish me, me I wish you back
Omo make I focus on my grind oh
[Pre-Chorus]
Person wey no work oh, tell me how e wan chop, mehn I don't know know
Heavenly sound from the street, that's how we roll, ye, ye
Emi o kere oh, emi o kere oh, ye, ye
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, mi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan

[Chorus]
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Most Read Asake Lyrics
» Ototo
» Mogbe
» Olorun
» Yoga


from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
behind the charts: how labels track global music trends before they go viral
Behind The Charts: How Labels Track Global Music Trends Before They Go Viral
Faith Thompson - 26 Apr 2026
the ghost in the jukebox: can ai actually write a song that makes you cry?
The Ghost In The Jukebox: Can Ai Actually Write A Song That Makes You Cry?
Sasha Mednikova - 24 Apr 2026
pop icons behind the firewall: the quiet fight for global music freedom
Pop Icons Behind The Firewall: The Quiet Fight For Global Music Freedom
Evren E. - 16 Apr 2026
Browse: