Home Page »  A »  Adekunle Gold
   

Party No Dey Stop (feat. Zinoleesky) Lyrics


Adekunle Gold Party No Dey Stop (feat. Zinoleesky)

[Intro]
It's kel-p vibes

[Verse 1: Adekunle Gold]
I'm not moved by what I see
I know who I be, I just want my peace
Make money eh
I go get everything I need
In my own timing
Koni kọja mi
Koni delay
So many people deny
Oluwa don co-sign
Can't believe this is my life
Everything come align
They looking me so surprised
Shọmọde lo dun bayi
I know it's hurting your pride
Believe me I don't mind
[Chorus: Adekunle Gold]
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it's nothing
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it's nothing

[Verse 2: Zinoleesky]
See me I no dey worry 'cause oluwa don co-sign me
I no dey put mind for wetin no concern me
Kind of slow but I'm always on timing, ahn
See my eyes don see many thing ti mi o gbadura f'ota mi
If you still dey hate, you need therapy
Good vibes, no bad energy, oh, ahn, yeah
Aje, ti n ba jade tan
Aya wọn a ja
Ti n ba ti fẹ mule na banger
Me wey I don high on paraga
How I go get time for wahala?
Find one girl wey fine like Rihanna
Spending like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Original not made in China

[Chorus: Adekunle Gold]
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty Spending) like it's nothing (Like it's nothing)
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it's nothing
[Bridge: Adekunle Gold, Zinoleesky]
Ọrọ aye mi ko ma le
Ma lọ Cali or Paris
Go again another day
Kilo fẹ Richard Millie or Patek?
Wo currency lọwọ mi
The real shit no fugazzi, no fugazzi
In tha club, turn it up (Turn it up)
Oluwe mawe, oluwe mawe oh
Oluwe mawe

[Chorus: Adekunle Gold]
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending (Plenty spending) like it's nothing (Like it's nothing)
Party no dey stop, when we pop
Yeah we up
Plenty spending like it's nothing


most anticipated las vegas concerts and festivals in 2026
Most Anticipated Las Vegas Concerts And Festivals In 2026
Sasha Mednikova - 16 Dec 2025
debby ryan and josh dun welcome baby felix winter dun
Debby Ryan And Josh Dun Welcome Baby Felix Winter Dun
Evren E. - 13 Dec 2025
sabrina carpenter condemns use of juno in white house ice video
Sabrina Carpenter Condemns Use Of Juno In White House Ice Video
Chris Page - 02 Dec 2025
benny blancos mother faces terrifying home invasion in studio city
Benny Blanco's Mother Faces Terrifying Home Invasion In Studio City
Faith Thompson - 26 Nov 2025
ariana grande hints at pausing tours after 2026 eternal sunshine shows
Ariana Grande Hints At Pausing Tours After 2026 Eternal Sunshine Shows
Sasha Mednikova - 18 Nov 2025
Browse: