Home Page »  0-9 »  2face Idibia
   

Ihe Neme Lyrics


2face Idibia Ihe Neme


Tuale Tuale (Tuale)
I love you...I love you
Thank you...thank you
I love you
Thank you Thank you Thank you
Merci beaucoup
Obrigado
Gracias
Dan keso
I love you
Thank you

Me I love the stereo
To the people on stereo
Make dem people no forget o
Make dem dance like sey no tomorrow
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo

Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
I go change the beat oh

Abi no be change Wey you want?
Change is always constant
Omo change your style and change your pattern

Sing

ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure that W4, you got the control
No time for story eh
No time for story
Sugar na jedi o
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh

I never see anything
Them never know wetin you want
Them never know what wetin wan touch them
Wan hit them
Want follow them

No be small thing
We be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo

Whether from Kano or from toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
I go change the beat oh

ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure that W4 got the control
No time for story oh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh

Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh

Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh

Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure that W4 got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi o
Make sure you are ready eh?
Make you no miss something
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh



inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: