Home Page »  0-9 »  1da Banton
   

No Sleeping (feat. Zlatan) Lyrics


1da Banton No Sleeping (feat. Zlatan)

[Intro: Zlatan & 1da Banton]
Ibile
Kapaichumarimarichupaco
Ayii
Casablanca the catamatofia

[Verse 1: 1da Banton]
You see this life I dey live
I dey try to dey jaiye lo
O da na
In everything wey I do
I dey try satisfy my soul
O da na
Hennessy for my cup DJ, play me the gongo aso
O da na
Call your girls and your guys
All of them, omo tell dem say aye Po
O da na
[Chorus: 1da Banton]
Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what's up
I can't kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what's up
I can't kill myself

[Verse 2: Zlatan]
Koronbe
Suffer no taya you abi abi
Garri never do you abi
You don see poor man wey get padi
You go pray make your life be like that abi
Mo shashe gba egun gba gbalabi
Na rich man dey gеt padi
Won sare wa mo o ri ibi da won si
Gbenusi ni won e fun won loti si
You wan makе dem call ballers
Make dem dey call your name
How many shayo you fit buy? charlie make we use your name
Je ka ma tikatika gbadun the party
All of my padi won ni Owo jatijati
You go fresh
You go confirm say money dey Lagos
You go enjoy
[Chorus: 1da Banton]
Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what's up
I can't kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what's up
I can't kill myself

[Outro: 1da Banton]
It's STG
Original 1da Banton dey here
Most Read 1da Banton Lyrics


the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: