Lyrics

   A   B   C   D   E   F   G   H   I   J   K   L   M   N   O   P   Q   R   S   T   U   V   W   X   Y   Z   #      Privacy   DMCA Policy   Contact Us   About Us  
  Lyrics » 0-9 »

2Face Idibia Lyrics

 »

Right Here Lyrics

  Bookmark and Share

Send "Right Here" Ringtone to your Cell

2Face Idibia Right Here Lyrics



Echo na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

I was weak when you said you had to go
tear drops crying like a mighty flow
but you turned around and said that you loved me so
how could I let you go
oh no no no no no no no
sorry I make you cry
let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do to make you see
say my love for u na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on

please don`t go
oh I love you so
bended knees see there`s more to show
don`t need to be afraid
I won`t let you down
cos since you`ve been here my life`s been turned around baby

sorry I make you cry
let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

say wetin I go do
wetin I go say
to make your love make e no waka away
if I ever tell a lie walahi make I kpai
I dey so sorry baby walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
anything you want to do
you know I`ll be down
I`ll make you happy everyday of the party
I`ll make you feel like the queen with the crown

sorry I make you cry
let`s talk about those days we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right here
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love slip away
baby it`s right here
baby it`s right here, right here, right her
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

see they can say what they wanna say
they can do what they wanna do
it don`t matter cos I love u
and I`ll place no one else above you
oh my babe though you so fine
and it pleases me no mind
I`ll never do anything to hurt you
I`ll do my thing my world around you

wetin I go do
kenni`s music
e don tey no be today
wetin I go do
2face see I don tey for this game
no be today
wetin I go do
no be today
come on come on baby
na wetin I go do
wetin I go do
na wetin I go do
wetin I go do
right here right here it`s right here


Send "Right Here" Ringtone to your Cell

no comments yet
Name:
Enter Text:
Comment:
Characters left :

The 2Face Idibia Right Here lyrics are presented to you by Lyricskid.com. You can choose to send 2Face Idibia Songs to your friends or you can print them on printer friendly page. The Right Here lyrics by 2Face Idibia is copyrighted and Lyricskid.com is publishing this lyrics for educational purposes only. We did our best to write Right Here lyrics as correct as possible, however if you have corrections, you can contact us. Other Right Here lyrics.

The Unstoppable (International Edition)
album
$8.99
Face 2 Face
album
$8.99
Grass 2 Grace
album
$8.99
Check Right Here lyrics @ Lyricsty.com

playlist | Guitar Tabs| Songs Lyrics| Wow Lyrics
2Face Idibia Right Here Lyrics in our database are property of their respective songwriters and are strictly for educational use only.
Copyright © 2005 - 2012 LyricsKid.com.0.003 All Rights Reserved.Info: 2Face Idibia Right Here Lyrics

McAfee SECURE sites help keep you safe from identity theft, credit card fraud, spyware, spam, viruses and online scams    


Right Here Ringtone